Wen one video of two men dancing for one party for Ethiopia show for TikTok, e cause heavy homophobic hatred and eventually force one of dem to run comot from di kontri. Di two bin no know say dem dey ...